Lyrics

Alakwa Release Position Eyemeeh Ooh-ooh eyemeeh oh Ooh-ooh eyemeeh oh Ooh-ooh eyemeeh Dem wan kill person, hmm They never learn their lesson, hmm Since say na Oluwa wey dey bless me, hmm Ayy, hmm Don't stress me (don't stress me) Make I live my life ah, hmm Nwanyi Ocha, biko yemu lighter, hmm Make I smoke my igbo, oh-oh Make I smoke my marijuana, huhn Ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey) Two leg up (bend low, shey you see say time no dey) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh C Ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh I play my shot like a Sunday Oliseh, baby no more rebounce oh Oni jen gb'enu si, jen lala kula, yeah-yeah If you sabi balance, show me some stamina, yeah-yeah Ewo boshey duro tan lai wo America, oh yeah-yeah And I wanna play your league like a La Liga One leg up (bend low, shey you see say time no dey) Osambebe kwe, kuron'be, elekuele Two leg up (bend low, shey you see say time no dey) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Warobodo warobo finger Wonle kpa ginger Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) Never, never, never, never, never, never Release Make I live my life, ah Nwanyi Ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku) Make I smoke my igbo, yeah-yeah Make I smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana) One leg up (bend low, shey you see say time no dey) Two leg up (bend low, shey you see say time no dey) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) You see, see, see, huhn My people jam (jam, jam) See dem dey whine (whine, whine) Ayy, they want to (jam, jam) See dem dey (whine, whine) Don't stress me, don't stress me, don't stress me, don't stress me (no, no) (Bend low, shey you see say time no dey) (Bend low, shey you see say time no dey) (Bend low, shey you see say time no dey) (Bend low, shey you see say time no dey)
Writer(s): Okhuofu Isaiah, Tekno Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out