Lyrics

I dey give am to my London girls Say the vibes Kalaku eh Make me high Parachute eh Make me smoke kalaku eh If you can understand Deja vu eh Ile ti mo, ile ti su eh Me I never see belleful eh What a chase I dey pursue Say na water finer than you eh Iyeh I no fit say that Even when I dey with shorty Money dey for my mind 7 a.m. in the morning Me I dey for my grind My pains disappear anytime I see you Migraine disappear anytime I see kiss Even when I dey with shorty Money dey for my mind 7 a.m. in the morning Me I dey for my grind My pains disappear anytime I see you Migraine disappear anytime I see kiss I say early mo mo Awon te mi kpe mi Wan ti so kpe Owo ti jade o What's up in What's up in Ja jaiye Non stopping I say early mo mo Awon te mi kpe mi Wan ti so kpe Owo ti jade o What's up in What's up in Ja jaiye Non stopping Kalakuta na the place Wey dem legalize arizona Dem legalize arizona yeh yeh Dem legalize marizona (Make way) Legalize marizona (Easy) When the gbedu drop When e enter them dey feel am When e enter them dey feel am Before the love come dey show Before the love come dey show for the eh o Before the love come dey show Before the love come dey show for the eh o Say the vibes Kalaku eh Make me high Parachute eh Make me smoke kalaku eh If you can understand Deja vu eh Ile ti mo, ile ti su eh Me I never see belleful eh What a chase I dey pursue Say na water finer than you eh Even when I dey with shorty Money dey for my mind 7 a.m. in the morning Me I dey for my grind My pains disappear anytime I see you Migraine disappear anytime I see kiss Even when I dey with shorty Money dey for my mind 7 a.m. in the morning Me I dey for my grind My pains disappear anytime I see you Migraine disappear anytime I see kiss I say early mo mo Awon te mi kpe mi Wan ti so kpe Owo ti jade o What's up in What's up in Ja jaiye Non stopping Early mo mo Awon te mi kpe mi Wan ti so kpe Owo ti jade o What's up in What's up in Ja jaiye Non stopping For your informate Torikpe we dey relate No mean say we be mate Oya kill them with the shock Make them suffocate Kill them like a rascal Me I fumigate (Release) For your informate Torikpe we dey relate No mean say we be mate Oya kill them with the shock Make them suffocate Kill them like a rascal Me I fumigate Kalakuta na the place Wey dem legalize arizona Dem legalize arizona yeh yeh Dem legalize marizona Legalize marizona
Writer(s): Okhuofu Isaiah, Wizkid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out