album cover
Temptation
8
Afro-Beat
Temptation was released on October 24, 2023 by Independent as a part of the album Temptation - Single
album cover
Release DateOctober 24, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Asalamalekun
Call me sultanroflex
Me I cannot trust
No one even my neighbors
People render help
Only where they can gain favor
Won ni teba ri
Omo yen nsin say e don chop up
4evertoxic oma pe kin to love up
What's going on ?
When your friends
Switch sides and your close ones
What's going on ?
Never let it get to me
Man I stay up
I hope you know the feeling
Kilowa de ton bimi
Na only me face my problem
This na temptation mixed
With frustration
Many don do me shege
Wey I no fit mention
Oluwa lo gbemileke
Make e dey give una headache
This na temptation mixed
With frustration
Many don do me shege
Wey I no fit mention
Ibukun oluwa sha lafin mi
Dem wan write me off won ni mo binti
Omo tiwon ti ropin to ra range
Who god dey him back no dey fail
Anjola oluwa pelu toda toda
Ti owo bati ja bo mara benz and bema
Human being is bitter pass bitter kola
Me I cannot trust
No one even my neighbors
People render help only
Where they can gain favor
Won ni teba ri
Omo yen nsin say e don chop up
4evertoxic oma pe kin to love up
What's going on ?
When your friends
Switch sides and your close ones
What's going on ?
Never let it get to me
Man I stay up
I hope you know the feeling
Kilowa de ton bimi
Na only me face my problem
This na temptation
Mixed with frustration
Many don do me shege
Wey I no fit mention
Oluwa lo gbemileke
Make e dey give una headache
This na temptation
Mixed with frustration
Many don do me shege
Wey I no fit mention
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...