Music Video

Chiké - 20.10.20 (Wahala Dey) [Viral Video]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
chike ezekpeazu osebuka
chike ezekpeazu osebuka
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Syemca
Syemca
Composer
chike ezekpeazu osebuka
chike ezekpeazu osebuka
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
beatsbyMayor
beatsbyMayor
Producer

Lyrics

You don win election So you don't care anymore 29 million, you be senator You don de match us oh But you say make we no talk oh Say make police no de shoot us But you bring soldier Wahala Dey (ah ah eh ah) If you no know Wahala Dey (ah ah eh ah) Them de kill us Wahala Dey (ah ah eh ah) If you no know Wahala Dey (ah ah eh ah) Them de kill us Soro soke Wahala Dey Oga Fashola with the camcorder People don die and they wan code am Na only God know who go settle the matter Cos I don't know where the country dey waka Na who diеs next shey na me or my brothеr Na how wey u think sey we no reach to para Who give the order to shoot us all Who give the order to kill us all
Writer(s): Osebuka Chike-ezekpeazu, Syemca Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out