Listen to Knee Down (feat. Chike) by Falz

Knee Down (feat. Chike)

Falz

Afro-Beat

149,217 Shazams

Lyrics

Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control (Chillz made it) I got you on my mind If dem gimme one billi, I no fit leave your side Many kele got me for mind Gimme sign, gimme sign, make I, make I come inside Se oun gbo mi o, gbo mi o? Shey you dey hear me so, hear me so? Day and night (night) Na you dey my mind Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh Knee down, knee down, knee down for you? Yeah Shey you want make I? (Shey you want make I?) Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh Knee down, knee down, knee down for you? Yeah (knee down for you) Why don't you listen when I talk? I don't like the way you drive off You don't have to curse, I'll back off I'm not recognizing my girlfriend I was still thinkin' that shit was all rosy Now it's so cold in these streets and so lonely Out here fuckin' with chicks that don't know me Babes wey no dey close to your level, no story Now I'm havin' cold nights and low vibin' It's too lifeless for my own liking I don write things wey I wan try speak I don type since, I'll still wipe it I'm tryna tell you that I got fucked up Please, don't throw that bag, it cost way too much See, you sef know say I no fit to cope I no go fit deny, it's been way too tough Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh Knee down, knee down, knee down for you? Yeah Shey you want make I? (Shey you want make I?) Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh Knee down, knee down, knee down for you? Yeah (knee down for you) Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control (you dey control) For my mind you dey control Yeah, yeah, you dey control (you dey control) For my mind you dey control
Writer(s): Folarin Falana, 1, Osebuka Chike-ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out