Lyrics

Oide Leave it so Which of the Marley you be Bob or na Naira Zanku or Weed Which one you roll with Raw or na riz David or Wiz Bloods or na Crips Just got a crib Beat is deceased Boy no dey gree Boy no dey bleed Mind who I smoke with Don't pass the weed Boss on the outside Molue in the inside Normally Brotherly Pressure dey burst pipe And wahala be like bicycle Normally Brotherly Pressure dey burst pipe And wahala be like bicycle Bicycle Bicycle Debtor By the time I deal with you Na police and army go beat you E be like say u no know me Wetin I dey do to people Wey owe me Na your body go tell you E go be like say Na molue jam you Better handle this issue Make boys wey dey vex No go beat you You be thief You be winch You be wayorist my guy You worse pass snitch 69 I do you good You pay me bad The money I borrow you E get plan o I never dey vex Just pay me back Because if hand touch you Aboy e no go good oo Normally Brotherly Pressure dey burst pipe And wahala be like bicycle Normally Brotherly Pressure dey burst pipe And wahala be like bicycle Bicycle Bicycle Bicycle Bicycle Ey And wahala be like bicycle Oide You already know Magnito say motor jam you You see girl You dey shame to die
Writer(s): Erumena Akarah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out