Lyrics

Base on high voltage doings Comot leg high tension ooo Make you nor go dey talk anyhow Because you nor know where we dey come from You understand My brother Worldobaby emmee rnb You wan know the story Oga network go clear you Oga network ooooooo Chech da producer Before we Dey beg for take away Oooo oooo They Dey tell us make we get away Oooo oooo But Baba God don open the way Oooo oooo Everything come start to de Dey Ooo oo Tell somebody Wetin go be go be If you Dey see blessings Dey follow me Tell somebody Wetin go be go be If you Dey see blessings Dey follow me Before for republic ooo We Dey shame for public oo Now we Dey represent the public o Giving them good good music o Before for republic oo We Dey hide for public oo Now na good music oo We Dey give the public ooo Kpo kpo kpo kpo Na who get door nai Dey hear kpo kpo kpo Egusi weh Dey boil potopoto Na money make am boil potopoto Before we Dey beg for take away Oooo oooo They Dey tell us make we get away Oooo oooo But Baba God don open the way Oooo oooo Everything come start to de Dey Ooo oo Tell somebody Wetin go be go be If you Dey see blessings Dey follow me Tell somebody Wetin go be go be If you Dey see blessings Dey follow me We thank baba God for the blessings o Shuoo b'cos story too full mouth to yarn o But hold this one strong Chech on the beat Oga Network Worldobobay emmcee rnb Comot leg high tension shuoo
Writer(s): Henry Ogunbodede Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out