Music Video

Joeboy - Oshe (Lyric Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Joeboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kelenna Agada Obim
Kelenna Agada Obim
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Type A
Type A
Producer
Dëra
Dëra
Producer

Lyrics

It's another day Wey I dey see your face I can't believe sey me and you go dey Nobody Finna take your place Dem no fit understand the way you make me feel Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (compound o) Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh) Anything wey you want take oh (Take oh) You leave me I go frustrate oh You be the remedy to ma headache oh You make a brother man wanna feel alright (alright) Bamijo Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le Fun mi lakan balé to ré ré ré ré ré ré Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Agada Obim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out