album cover
24/7
album cover
24/7 was released on November 17, 2023 by emPawa Africa Music Services Limited as a part of the album Body, Soul & Spirit - EP
November 17, 2023
LabelemPawa Africa Music Services Limited
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Carry my matter for my head
I no dey fọ I no dey send
‘Cause if I carry last today nobody go reason me nobody go care
Long as the raba choke
Dem no go leave you alone
Na why I dey grind non stop and I vibe non stop
‘Cause a man must chop, oh yeah
[Chorus]
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaye lọ party lọ 24/7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A **** man
Me I face my front I no get time
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaye lọ party lọ 24/7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A **** man
Me I face my front I no get time
[Verse 2]
Ṣe na me you wan dey whine?
No man dey God no bigger than
Face my grind hate no brother man
If dem like make them carry my yarn around town (Oou woah)
And na better I dey find
Nothing wey my God no fit do
Bad mind come my way me I bind
Time e no dey
I no get time, me happier
[Chorus]
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaye lọ party lọ 24/7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A **** man
Me I face my front I no get time
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaye lọ party lọ 24/7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A **** man
Me I face my front I no get time
[Outro]
Pon deck
Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Joseph Olanrewaju Oluwafemi, Momoh Oshiotseameh Luke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...