album cover
Final Say
22,669
R&B/Soul
Final Say was released on February 26, 2021 by Empire Mates Entertainment /BAAD Media Productions as a part of the album Final Say - Single
album cover
Release DateFebruary 26, 2021
LabelEmpire Mates Entertainment /BAAD Media Productions
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Banky W.
Banky W.
Performer
Olubankole Wellington
Olubankole Wellington
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olubankole Wellington
Olubankole Wellington
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cobhams Asuquo
Cobhams Asuquo
Producer

Lyrics

[Verse 1]
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
'Cause wetin I know be say
The Baba wey we dey serve
E no dey use us play
[Verse 2]
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
[Verse 3]
'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh
'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh
[Verse 4]
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
[Verse 5]
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don't give up the fight
'Cause Baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that
[Verse 6]
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
[Verse 7]
'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh
'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh
[Verse 8]
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
[Verse 9]
Ooh you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say
Ooh you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say
[Verse 10]
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Written by: Olubankole Wellington
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...