Lyrics

Oh, let's start ova o Ova, ova, ova ooo, oo So you dey vex like this Even as you vex you are beautiful, my love Oh, yeah, oh, oh yeah oh I know say you're missing me Ignore my text you dey punish me my love Oh, yeah, oh, oh yeah oh, oh yeah If I could I'll make a time machine, my boo Rewind it and be your disciple And believe in me and you No one be like you Dem finna try but they never could My girlie wanna be by you But you no pick up Wanna make it up to you, my ruby You shine like a million stars You're always in my head But girl you no gimme chance I'll amend my ways for you, my ruby Should I get you a bullion van (a bullion van) You're always in my head But, girl, you no gimmie chance Make we start all over Ova o Ova, ova, ova o Ova, ova, ova o Ova, ova, ova oo, oo Ova o (ova o) Ova, ova, ova o (ova o) Ova, ova, ova o (ova o) Hopelessly, I'm falling over and over again For your chocolate skin Helpless me, I be hard guy But, girl, you make me weak Endlessly staring at your picture, girl And wondering what's wrong with me (hey, Don Jazzy) What is wrong with me (yea) What have you done to me? The best thing wey happen to me (ooh yeah, yeah) Most beautiful I ever seen You dey take care of me The only girl wey I dey see, hm I no come know wetin happen to me I let a good one go, kai! I let a good one go Stupid me, go join stingy men, hehe But, baby girl, you know say me no stingy o Well, I don tell them make dem free me Make we start all over o Ova o Ova, ova, ova o Ova, ova, ova o (and make we start all over) Ova, ova, ova oo, oo (my own, my own) (make we start) Ova o (ova o) Ova, ova, ova o (ova o) Ova, ova, ova o (ova o) Ova, ova oo, oo, oo My baby girl Ooh my baby oh Girl, make we start all ova Start all over oo (ova o) Make we start again o (ova o) Me I dey like the way (hmm) Me I dey like the way Johnny Drille dey beg We dey beg you together
Writer(s): John Vincent Ighodaro, Michael Collins Ajereh, Prince Oghenemine Omoferi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out