Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Z3N Lifestyle
Z3N Lifestyle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Z3N Lifestyle
Z3N Lifestyle
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Soky Beat
Soky Beat
Producer

Lyrics

Z3N Lifestyle You get me (Mix King) Killing myself Uuh eh ye ye Eh Blessings yakpa oh Plenty come get jara oh eh Look at me dada oh Me ah no get time To the shala ye oh oh Light it up like a cannabis oh Girls dem fine like a japanise yo we yo If I vex I go start to the throw way oh wo wo wo wo Shey you hustle for me Wey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex oh You wan vex for me Shey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye Flex yoo yo yo yo oh ye I no lie I no lie I see the blessings over me So I gatz shine hi So no try So dont try To even try to pull me down Cause na God's time Every single day We the hustle for the money Steady on the grind Money come we go joli As I dey so I de cash out money As you see me I de count my money Shey you hustle for me Wey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex oh You wan vex for me Shey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye Flex yoo yo yo yo oh ye Yo oh ye oh yo ye Flex yoo yo yo yo oh ye Killing myself Yoo yo yo yo oh ye As I the hustle every day Baba god make you bless me Make you take away Every other thing wey go stress me ye As I the hustle every day Baba god make you bless me (higher higher higher) Say make you take away Every other thing wey go stress me Ahhhhh adura adura ise oluwa Adura adura ise oluwa Blessings yakpa oh Plenty come get jara oh eh Look at me dada oh Me ah no get time To the shala ye oh oh Light it up like a cannabis oh Girls dem fine like a japanise yo we yo If I vex I go start to the throw way oh wo wo wo wo Shey you hustle for me Wey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex oh You wan vex for me Shey you wan chop my money ya I cant killing myself Mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye
Writer(s): Samuel Aluko, Sunny Hezekiah, Z3n Lifestyle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out