Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Z3N Lifestyle
Z3N Lifestyle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sunny Hezekiah
Sunny Hezekiah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Elder Sounds
Elder Sounds
Producer

Lyrics

Oh no So many times I Dey call your phone So many times You no pick your call So many times I Dey for you bae So many times You Dey jonez around So many times I Dey call you baby So many times You Dey disregard I don't know what else I go do wey go make You feel alright Kilode kilode wassup Omoge omoge girlie wassup Kilode kilode wassup Omoge omoge wetin dey sup Kilode kilode wassup Omoge omoge girlie wassup Kilode kilode wassup Omoge omoge wetin dey sup Girl you be one for me I no see no one but you Why you come Dey Vex for me When you no Dey Give me chance to prove Girl you be Dey one for me I no see no one but you Why you come the vex for me When you no the chance to prove Your love na high tension You take me to another dimension For your love I go stand high tension Girl I still need your loving all night Your love na high tension You take me to another dimension For your love I go stand high tension Girl I still need your loving all night Kilode kilode wassup Omoge omoge girlie wassup Kilode kilode wassup Omoge omoge wetin dey sup Kilode kilode wassup Omoge omoge girlie wassup Kilode kilode wassup Omoge omoge wetin dey sup
Writer(s): Hezekiah Sunny Boro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out