Lyrics

Ómònaiyeighodè Ómònaiyeighodè Hello honey bunny My sugar lolli Le me dey there for you Giving you breakfast in bed oh No be super story I geti thisi money Enough to take care of you oh And your family too Them go soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam The madam Soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam Ovbióba Egodi Anything wey you want Egodi Ovbióba Egodi Anything wey you want Egodi No be super story I geti thisi money Enough to take care of you oh And your family too Them go soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam Soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam Them go soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam Soon callu you Madam the madam Cus your oga na jagaban oo Madam the madam
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Osadolor Nate Asemota Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out