Lyrics

Dem say man too like woman Why we nor go like woman Dem say we too like nyash Why we nor go like nyash If I nor like nyash, Wetin I go like I go like I go like I go like If I nor touch boobi Wetin I go touch I go touch I go touch I go touch If I nor like nyash, Wetin I go like I go like I go like I go like If I nor touch boobi Wetin I go touch I go touch I go touch I go touch See me see trouble oooo Erima fine belike double oooo She make a man wanna tumble o Her ikebe make I humble Baby what's your snap Your cash app I gats ask I wan kpansh I got plans To off pant I don high Come, and meet me outside Baby make you come feel it Your backside dey cause e see finish I nor mind If you wan dey bring billing I get doings You nor Dey see doings Dem say man too like woman Why we nor go like woman Dem say we too like nyash Why we nor go like nyash Dem say man too like woman Why we nor go like woman Dem say we too like nyash Why we nor go like nyash If I nor like nyash, Wetin I go like I go like I go like I go like If I nor touch boobi Wetin I go touch I go touch I go touch I go touch If I nor like nyash, Wetin I go like I go like I go like I go like If I nor touch boobi Wetin I go touch I go touch I go touch I go touch Wetin I go like I go like I go like Vibe Wetin I go like I go like I go like Vibe Wetin I go like I go like I go like Vibe
Writer(s): Dr Dolor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out