Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blaqbonez
Blaqbonez
Performer
1da Banton
1da Banton
Vocals
Bad Boy Timz
Bad Boy Timz
Vocals

Lyrics

Olorun oh Yeah Indomie noodles O shock e won ba kan yeah, o chairman Big shotta Life been hard but I'm still dapper Drip scatter Why una dey hide for covid I dey spit lava The thing dey fi mi blood since kindergarten The thing dey for mi blood o 20 kilo shimi shimi ye for the condo Shimi shimi ye shimi ye Your mummy dey do like omode for the day Na the reason I like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) I really like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) I say tanana me make I give you compass If you call me and I pick no vex I don pass Because so many things don dey for my body oh See hennesy don dey sweet like oreo Personally Me I wan lie like Bob Marley So pass me the lighter pass Marley Call all the girl there wey like to dey knack money Wey dey like money Cause tonight, me I wan ruin myself Me I wan kill myself You go tell me sorry oh Say na me do myself Say na me do myself ahhh Na the reason I like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) I really like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) She tell me say she like to faaji gan gan And she likes to mix her Mix the alomo with Anything that comes straight through the door door Opor gan, mi o ni ijogbon o She say she wanna mix her gin with ice She say she wanna do everything She wanna fuck Ice Prince She say she wanna touch my kponono tonight She say she gonna loose her mind o Pelu pisces oo Oshey oo, body too sweet like a sugar oo Osonu osonu opada o file o Stubborn gan gan, aye ri to Na the reason i like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) I really like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan (opor) Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe) Olorun oh, Bad Boy Timz in the ma'fucking building-ing loa-loading
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Emeka George Akumefule, Olorunyomi Oloruntimilehin, Opara Michael Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out