album cover
Notorious
album cover
Notorious was released on October 27, 2023 by emPawa Africa Limited as a part of the album The Evil Genius
October 27, 2023
LabelemPawa Africa Limited
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Dindandadidindin, yeah
Gbẹdu yin o dindin, kwɛ
I no want stress, I just want kpalansh
It's Kel-P Vibes
[Verse 1]
I no want stress, I just want kpalansh, yeah yeah
I cannot kill myself, so make I chop my life, yeah
I dey find person daughter to spoil tonight, yeah
If anybody get Erica number, make e send my side
[Chorus]
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kwɛ, yeah
[Verse 2]
I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Callie Badamọsi, make e spray for me
Dem never born the barger wey go test me
I no be Jesus and I don't forgive
Vegetarian, but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bọbọ, but I be B-I-G, yeah yeah
[Chorus]
Ọmọ, I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kwɛ
[Verse 3]
If dem no ask you, make you no mention, ye (Make you no mention)
My money plenty, no need for pension, ye (No need for pension, ye)
I dey blow money, na my profession, yeah
The money no dey finish, no recession, no recession
[Chorus]
Ọmọ, I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kwɛ
Written by: Alastair O'Donnell, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...