Lyrics

Ouu Chulo, Chulo, Chulo Right, turn me on please You make me go, tipapatipatipatipapatipapatipati You make me go, tipapatipatipatipa My body electric, make me go gbas gbos (Right) tipatipapatipapatipati You make me go, tipapatipatipatigbongbontigbongbon I'm crazy (ouu jaga), Chulo gat no limit (right) Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit Everybody know, me I gat no limit Whenever, me come dem feel it Man's gat no limit, Chulo gat no limit, me gat style Me I gat no limit, I feel good and I feel so nice And the boy so far from loss (ehh) Step inna the place, everybody dem know say the boy so dangerous (ehh) Where dem, where dem? who dem be? (Ehh) Where dem? where dem? where dem dey? (Ehh) When you turn your radio and you on your tv Na my face una must to see (you make me) Go tipapatipatipatipapatipati You make me go tipapatipatipatipa (yeah) My body electric, you make me go gbas gbos (Right) tipatipapatipapatipati You make me go, tipapatipatipatigbongbontigbongbon I'm crazy (oouuh jaga), Chulo gat no limit Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit Everybody know, me I gat no limit, okay Whenever me come dem feel it (right) Man's gat no limit, Chulo gat no limit Chulo gat style, me I gat no limit Ohh ehh e, Zako, mad o Hmmm, what's it? Chulo See, me I dey live my life I no get your time, call me anti-social (ehh) Check my style you go know say My mclaren no be toyota All of my girls dem ahh feel me from Jo'burg down to Elegushi All the money when I get for my lifetime I swear, I no know the total You make me go, tipapatipatipatipapatipapatipati You make me go tipapatipatipatipa, my body electric You make me go gbas gbos Tipatipapatipapatipati You make me, tipapatipatipatigbongbontigbongbon I'm crazy (oouuh jaga), Chulo gat no limit (right) Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit Everybody know, me I gat no limit Whenever me come dem feel it Man's gat no limit, Chulo gat no limit Me gat style, me I gat no limit Ehh, ehh, eh, right-
Writer(s): Charlie Tenku, Dominic Marsh, Aina Westlye, Inderpall Singh Rehal-sagoo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out