Lyrics

Chale how you dey... Chale wossop? Me I dey How are you doing? Managing How be the job? E be cool, side note damaging And your girl? Oh she dey, she just chop her birthday And your momee? Cool kraa she dey church on sunday What be the move? Oh my guy couple of moves all pae I dey do some runnings if I hit then apae And yourself? Oh normal I dey like I no dey I just chok cool one corner dey wedge pay day Insha'Allah this year diɛ I for marry The yaanom no fit pour sand in my gari Haha hehe haha hehe abi you barb Mek we link op, better time abi you barb Zero cedis in my savings but at least (we dey manage) I no pay the light bill but at least (we dey manage) Job side side hard small but at least (we dey manage) How I for do (we dey manage) Oh kapish (we dey manage) Still dey momee ein house but u knor (we dey manage) Fall asleep with my doubts but u knor (we dey manage) Visa bounce but if we get some pounds we go manage (we dey manage) How are you? Fine thank you it's a been long time oh You don't look for me oh why is it a sign oh And you? Oh me I'm blessed and highly favored Even today I did morning devotion with my neighbours Are you still with your boy? I had to leave him in a haste Sɛ ɔno diɛ girl bia ɔhyɛ skirt yɛ ne taste What a waste. Anyway my new guy I met him church Bible study, he's God fearing I think it works And you? Oh me right now I'm focused on my studies Getting my 3rd degree, saa saa steady But some one prof is always worrying me I don't want to agree, he'll change my grade A to a B Ohoh Ghana mpanyin boni nkoa same thing happened at my uni Ohoh, well yɛ bɛ fa no saa, see you later wai Zero cedis in my savings but at least (we dey manage) I no pay the light bill but at least (we dey manage) Job side side hard small but at least (we dey manage) How I for do (we dey manage) Oh kapish (we dey manage) Still dey momee ein house but u knor (we dey manage) Fall asleep with my doubts but u knor (we dey manage) Visa bounce but if we get some pounds we go manage (we dey manage) Mek I take you thru a little illustration Show you two Ghanaians in a conversation We like to talk you would think that it's an occupation So so managers dey this nation Chale I see you keep. When be the last time? You hear sey Kofi die? Oh sigh, what happen am? Mmm this one someway Onom akura duro, ein wife lef am, heartbreak But kofi paa, same Ghana we dey inside Last time I see am everything cool for ein side We even go car park he show me ein new ride Pictures on the phone, big wedding, house, new bride Truth be sey Kofi couldn't cut his coat According to his size, happiness a joke Same Ghana that we dey different cabins same boat We all say 'we're managing' but some barely afloat We all say we are managing but some barely afloat But every four years they go come for wanna votes But if talk some they go talk sey I be partisan But rather than staying silent we for stay woke We dey on a continent with the youngest population in the world But the truth, the youth don't have water in the well So we thirst for a change that seems to never come In a words of a spiritual we shall overcome Our welfare depends on our healthcare Hospitals and roads that we need they are not there Affordable and quality education that's fair But thus far, masses struggling to have bus fare Expensive water wey dey flow thru the taps The youth vex their potential is untapped Please tell the elders their children no want relax The future won't be built on apathy, chale facts Ghana yɛ yɛ diɛ so we criticize it Protect rights and freedoms don't minimize it Not too much to demand for a living that is decent Amanfuor this here is non partisan dissent
Writer(s): Kwame Tsikata Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out