album cover
Joy
260
World
Joy was released on July 15, 2021 by The Rare Art Company LLC as a part of the album Bad For You - EP
album cover
Release DateJuly 15, 2021
LabelThe Rare Art Company LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Me I no fit lose focus
We chop beans and my tin don rust
Everybody wan just talk
Dem no know where me coming from
My mother been dey find money
My father dey inside coffin oh
Now tell me what you want from me oh
Which kind tin I never see before
If you been see me
I don pray to the holy one
God forbid I was only four
I thank God I weren’t the only one
My brother dey he me show me love
Olopa dey round the block we dey on code
Any phone wey we tiff we dey unlock
If dem catch you my brother you dey unlucky
Unlucky oooh
I no go fit forgive them boys
Dem boys dem tiff my joy
And I dey thank God for my mummy
My mummy she give me joy oooooh
She dey give me joy oooooh
Why you dey worry oh
You take another man yawa
And if you stupid oh
Dem boys go carry you go Jannah
Two shots and we off light
Everybody go lay flat oh
Do so make e no cause fight
My neighbour dem been dey part oh
And my TV getti antenna
And my agbo give me stamina
Waka waka waka do me zamina
I no getti choice on what dey happen now
Visafone dey my hand, I dey play snake oh
I no get anything like PlayStation
Only thing for my mind Na to make hay oh
While the sun shining, I go make gain oh oooooh
I no go fit forgive them boys
Dem boys dem tiff my joy
And I dey thank God for my mummy
My mummy she give joy oooooh
She dey give me joy oooooh
80 slash 82
With my guys and my goons
We dey okota road
We dey find kanaku
Now I’m driving in Infiniti
Till Infinity we go getti money
No be say I be holy
No be say I be perfect
E be like say e be Gods grace oh cuz the blessings on me too much
Any dream wey you get is Valid
Anything wey you want you can have it
Any dream wey you get is valid
If you can think of it you can have it
If you wan play ball oh (You can ball it)
If you wan sing song oh (You can jam it)
If you wan fix bulb oh (You can plug it)
If you wan enjoy oh (You can flex it)
I no go fit forgive them boys
Dem boys dem tiff my joy
And I dey thank God for my mummy
My mummy she give joy oooooh
She dey give me joy oooooh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...