album cover
Talk
14
World
Talk was released on August 27, 2021 by Matrix Music Nation as a part of the album Against All Odds
album cover
Release DateAugust 27, 2021
LabelMatrix Music Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Efe Money
Efe Money
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Efe Money
Efe Money
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Philkeyz
Philkeyz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Somebody eh
Dey say I too dey fine no be my fault o
Na God wey dey bless me dey make me shine o
Anything you dey do men dey must to talk o
Even if you no do dey must to talk o
[Verse 2]
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
[Verse 3]
Kill am, kill am, die
Shoot am, wound am
Kill am, kill am, die
Kill am, kill am, die
Shoot am, wound am
Kill am, kill am, die
[Verse 4]
See, I've been counting my blessings o
From nothing to something o
As you can see money dey find me o
Yeah, yeah, yeah, yeah
[Verse 5]
And now the people people dey hail me o
Dem singing my song o
And dem dey play me for radio, no, no
[Verse 6]
You know this a banger
I get the fire
Bad man leave me to drink water
Na God desire
Make dem retire
Now I'm leaving lavida loca
[Verse 7]
Dey say I too dey fine no be my fault o
Na God wey dey bless me dey make me shine o
Anything you dey do men dey must to talk o
Even if you no do dey must to talk o
[Verse 8]
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
[Verse 9]
Kill am, kill am, die
Shoot am, wound am
Kill am, kill am, die
Kill am, kill am, die
Shoot am, wound am
Kill a, kill am, die
[Verse 10]
Now I get designers, I'm living large
Timaya tell me say dey must to yarn
Nobody holy but na dem jugde pass
My mama dey chop e belle full o
Belle full o
And the boy dey pop, dey pop, e yo
The boy dey pop e yo
[Verse 11]
You know this a banger
I get the fire
Bad man leave me to drink water
Na God desire
Make dem retire
[Verse 12]
Now I'm leaving lavida loca
Dey say I too dey fine no be my fault o
Na God wey dey bless me dey make me shine o
Anything you dey do men dey must to talk o
Even if you no do dey must to talk o
[Verse 13]
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Dey must to talk o
Written by: Efe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...