Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rudeboy
Rudeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rudeboy
Rudeboy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rudeboy
Rudeboy
Producer
Christopher Anthony Eko t/as Chrisstrings
Christopher Anthony Eko t/as Chrisstrings
Producer

Lyrics

Nare ekele Kai jawa chineke nma If your plan na to bring me down Or the plan na to see me cry No worry I go pray for you, yeah As you dey see me I don dey fly And as I dey fly I dey touch the sky No worry I still pray for you I still dey pray Maka e na ya ni ru gi Ga naya na azu gi Eburu onye eziokwu E ga hota ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop am the thing dey blow Eh, ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma Sometimes e be like them want to try But my baba God no let me down 'Cause He's always by my side o, by my side o Na the spiritual dey wan to fight But as dem dey fight na empty fight E dey blind for there side o, yea, for there side o E na aya ni iru gi Ge na aya na zu gi E buru onye ezeokwu E ga huta ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop am the thing dey blow Eh, ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma Yeah, daddy oh daddy Nare ekele, yeah Ka m jawa chineke nma E na aya ni iru gi Ge na aya na zu gi E buru onye ezeokwu E ga huta ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop am the thing dey blow Eh, ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma Jaya mma, jaya mma eh Jaya mma Dede mu de Ihe e ji amara dike ru o Rude! (ChrisStringz)
Writer(s): Paul Okoye, Christopher Eko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out