Music Video

Rudeboy - Hey Mama (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rudeboy
Rudeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rudeboy
Rudeboy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rudeboy
Rudeboy
Producer
Christopher Anthony Eko t/as Chrisstrings
Christopher Anthony Eko t/as Chrisstrings
Producer

Lyrics

Ka'ije benu Ngwa ka'ije benu Na me be the jango Girl, I wanna take you away (Take you away) My girl e don dey hard oh Me wan smash it again (Again, again) I don't know if you ever know Na the body wey dey do me dum-dam And incase you wanna collabo I go show you wetin 'do me' done cause Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Hey mama, hey mama Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mama Hey mama, hey mama Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thing (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu) (Gimme that thing, that thing) (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu) How can I be your only Rambo? Na only me go be commando The money brekete for bank oh Your body mede-mede, bad oh Girl, me I go shoot any man when come around And when he turn around, I go loader, loader am Me I go physically tell me why agwan I be rude baga man wey go chase them outta town Girl, you too fine, no be joke And I fit kpai if you go You no go kiss man make you go You no go leave man, no be so Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Hey mama, hey mama Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mama Hey mama, hey mama Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thing (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu) (Gimme that thing, that thing) (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu) I been dey psyche oh Now I don dey mad oh (Girl, I dey mad oh Na me I dey pity pass oh Na me them dey cheat pass oh I been dey psyche oh Now I don dey mad oh See you no go kiss man make you go You no go leave man, no be so Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Give me something girl, I want to kpokpo I go knack you kpako Give me dance 'cause I go like to conto So na who be that kom-kom? Hey mama, hey mama Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mama Give it to me right there Hey mama, hey mama Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thing (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu) (Gimme that thing, that thing) (Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
Writer(s): Christopher Anthony Sr Eko, Paul Nonso Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out