Lyrics

Ahh ohh You ooh Ohh oh Ahh Ohh yeah When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see, baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see As I dey see you everyday pass my way So many things that I wanna say Many many things, so many things So many boys dem are dey your case today Girl make you know say me no play Gobe gobe gobe (eba) Come be my lady (ah ahh) Baby come be my lady (yeah ahh) Come be my lady (ahh) Come be my lady, baby come be my lady When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see, baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin (Ah, it's Davido) Wetin wetin wetin I dey see I just want to marry and I just want to carry you Baby I'm loving that attitude Spending lates night in Malibu oh yeah Wetin, oh girl no debating Don't mind those people hating On me, for us to be And I will never leave you lonely Even if I'm high on poli May D ti gbe de ati omo Baba Olowo Girl I can go far and wide Committing suicide Bo jo n ro (bo jo n ro) Bo run ran (bo run ran) It's Davido When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see, baby Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin You know say me no lie say me be champion When I sing them are pay me in a million You know say me no lie say me be champion Very soon it's gonna turn into a billion You know say me I get a lot of millions Who God has bless no man can curse Go down go down, show up your stuffs I'll be waiting, waiting your love Come be my lady (ah ahh) Baby come be my lady (yeah ahh) Come be my lady (ahh) Come be my lady, baby come be my lady When I look into your eyes (your eyes) I no know wetin I dey see (I no know baby) Wetin I dey see (I no know baby) As I dey look into your eyes (your eyes) I no know wetin I dey see (I no know baby) Wetin I dey see baby (I no know baby) Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin Fliptyce on the beats Mr May D It's Davido oh oh Yeah baby You got to love it That's so fly
Writer(s): Folorunsho Busayo Philips, Akinmayokun Awodumila Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out