Music Video

Johnny Drille - Believe Me (Official Music Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Johnny Drille
Johnny Drille
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
John Ighodaro
John Ighodaro
Songwriter
Michael Collins Ajereh
Michael Collins Ajereh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Don Jazzy
Don Jazzy
Producer
Altims
Altims
Co-Producer

Lyrics

What have you done to me? I no know oh-oh-oh, oh yeah What have you done to me? I no know oh-oh-oh Believe me, believe me, believe me it gats be you I need you, I need you for my family Believe me, believe me, it gats be you I need you, I need you for my family It must be you, it must be you, oh Anwuli I need you, I need you for my family It must be you, it must be you, oh Anwuli I need you, I need you for my family Oh baby, oh, been in love with you for days I don dey wait you for so long, sho mo? I'm crazy oh, girl, I'm crazy over you Na wetin man go do to make you know? Wetin you wan believe if you no believe me? I will not deceive, do not deceive me And my love go pass the love you give me (my love) If I fall your hand, abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me? I will not deceive, do not deceive me And my love go pass the love you give me (ooh, yeah) If I fall your hand, abeg delete me (yeah) Baby, baby, baby What have you done to me? I no know oh-oh-oh, oh yeah What have you done to me? I no know oh-oh-oh Believe me, believe me, believe me it gats be you I need you (I do), I need you for my family It must be you, it must be you, oh Anwuli (Anwuli) I need you, I need you oh Oh, pretty-pretty, my pretty-pretty Make I give you my name Oya follow me, let's go, bend down low Follow me make we go Oh, pretty-pretty, my pretty-pretty Make I give you my name Oya follow me, let's go, bend down low Follow me make we go (baby) Wetin you wan believe if you no believe me? I will not deceive, do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand, abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me? I will not deceive, do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand, abeg delete me, yeah
Writer(s): John Ighodaro, Michael Ajereh Collins Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out