album cover

Omo Iya

162Afro-Beat2021
album cover
Omo Iya was released on September 24, 2021 by Toa as a part of the album Toa - EP
ReleasedSeptember 24, 2021
LabelToa
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I remember when people downgrade
Dem tell me say I no go ever ever upgrade
But d matter don change dem Dey find me
From ojuelegba de costain
I no be politician weh go start to campaign
But d matter don change dem Dey find me
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Cos u only live ones my brother
So no go give up my brother
Cos u only live ones my brother
So no go give up my brother
Sebi na god Dey bless man
I go dey my lane Me go wait my own time
No go envy person instead Me go work hard
I be good boy but as I b good boy man I no Dey hear word
Now I got eyes on me
Me Dey pray to jah make dem no lie on me
Oriburuku make e dey far from me
Na where man Dey work man go chop my g
Baba shanu mii
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Cos u only live ones my brother
So no go give up my brother
Cos u only live ones my brother
So no go give up my brother
I remember when people downgrade
Dem tell me say I no go ever ever upgrade
But d matter don change dem Dey find me
From ojuelegba de costain
I no be politician weh go start to campaign
But d matter don change dem Dey find me
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Omo Iya
Omo Iya
Omo Iya mi ma lo fo o
Written by: ifeanyi oge agwu

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...