Lyrics

Steady on my cheddar chaser Say me ah no dey fake am Me ah fi hustle man ah see you later How man wan dey fit to cater For your mama when you no get paper Devotion yeah is the only way from here Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o So mi say Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up Me ah no fit shout e oh I want make my money shout for me o My mummy proud of me o I want make my daddy proud of me oh Call everybody to come jolly o You know say money pass money o It's a lituation Ah litty situation So mi say Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up So many things wey money afi do for us I bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah So many things wey money afi do for all Na so mi tell them How man no go Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o Work n grind oh Na the only way we multiply oh You got me moving patient Solving all the equation Me I just want to clear their doubt o Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up Man wey hustle hard must to chop now No be today wey we start to talk am At all at all Look yourself eh look at us now Ah bros you sef no what's up now You know what's up It's STG You, you, you know what's up
Writer(s): Ikechukwu Offiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out