Listen to October 20th by Oritse Femi

October 20th

Oritse Femi

Afro-Pop

969 Shazams

Lyrics

Ale o, oma Nigeria de de Musical Taliban Number one Taliban want start to speak again And if I open my mouth, yawa go dey o Musical Taliban want start to speak again o. And if I open mouth gbege go dey o Oya wetin de sup, wetin dey play Why we no sleep with our two eyes again Why nobody de talk nobody get nothing to say Them just De leave the country make e spoil everyday Ah ah ah It doesn't matter any name wey dem call am Na the same people go still rule us shey you know. Them de carry gun, accross the border Na the same gun dem dey use the kill out brothers o (Uh uh uh) Una must to finish us today o How many people you go kill oh (Uh uh uh)ah ah If Una no kill us today eh eh So many trouble Una go see o. Soul of innocent ones wey kpai don de para gan Them de kidnap the rape children our leaders no ask them why (why?) Our legislators no fit Yan for us if Them Yan e go affect their self interest The way the things the go Make all man dey on guard na self defense. You wanna know how we get here today? That one na story for another day. I still dey live in fear everyday, Shey na so my people dem go de De dey o? (Uh uh uh) Una must to finish us today o How many people you go kill oh (Uh uh uh)ah ah If Una no kill us today eh eh So many trouble Una go see o Ah ah ah Eh eh eh Oh uh oh oh (Uh uh uh) Una must to finish us today o How many people you go kill oh (Uh uh uh)ah ah If Una no kill us today eh eh So many trouble Una go see o
Writer(s): Tony Confidence, Oritsefemi Majemite Ekele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out