Lyrics

I don't need no more lies Check out my neck there's ice Hennessy in my cup And I'm feeling so nice I might pull up in your hood Trust me it's for good And all my mandem And all the gyal dem They got their eyes on me The girlie just dey beg me for more I promise to give it to her to the core I no go ever use am at all I swear I no go ever use am at all Cause mama tell me Make I stay out of trouble I just dey jejely Dey face my own hustle I no fit say wetin My eye see for jungle I go dey do my tin And I no go fumble Steady in my Zone The girl no wan leave me alone She wanna come my zone I tell her make she leave me alone The girl no leave me alone She wanna calling on my phone Make she leave me alone I wanna stay up in my zone I don't need no more lies Check out my neck there's ice Hennessy in my cup And I'm feeling so nice I might pull up in your hood Trust me it's for good And all my mandem And all the gyal dem They got their eyes on me The girlie just dey beg me for more I promise to give it to her to the core I no go ever use am at all I swear I no go ever use am at all That's why me I say Make you pull up Make you pull up If you get bad energy Make you holdup And make you drink up Make you cool off I'm chilling with my friends And I can say that is enough Make you pull up Make you pull up If you get bad energy Make you holdup And make you drink up Make you pull up Yeah yeah yeah Steady in my Zone The girl no wan leave me alone She wanna come my zone I tell her make she leave me alone The girl no leave me alone Riff Tremor No Shaking That's why me I say Make you pull up Make you pull up If you get bad energy Make you holdup And make you drink up Make you cool off I'm chilling with my friends And I can say that is enough Make you pull up Make you pull up If you get bad energy Make you holdup And make you drink up Make you pull up Yeah yeah yeah I don't need no more lies Check out my neck there's ice Hennessy in my cup And I'm feeling so nice I might pull up in your hood Trust me it's for good And all my mandem And all the gyal dem They got their eyes on me
Writer(s): Caleb Edet Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out