Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tremor Biggest
Tremor Biggest
Songwriter

Lyrics

In my mind In my mind In my soul In my soul Its been like one year since I got signed Ever since ever since been on my grind Lost so many friends Made so many foes But the bigger dream still on my mind Many achievements on my timeline Praying everyday for my own shine Wey the money dey Make I go find If I fuck up then I no try 20 missed calls from family and friends o Dem Dey ask wassup Where is the boy o If I ever give up Then what is the point o I just need some time And my peace of mind Shey you know Yawa yawa yawa go dey If I no blow today If I no blow today If I no blow today Yawa yawa yawa go dey Omo see gobe If I no blow today If I no blow today If I no blow today Many bitter and sweet experiences As I make friends I make enemies Shey make I save money fly overseas Cause I no really know wetin my life go be Mama Dey for house dey worry And papa Dey for house dey call me Oh my son come and go to school Oh my son wetin you Dey do Oh my days oh my days Im loosed Oh my days oh my days I am so confused Is my life a deja vu I dont seem to get the clue Fans have left me o My girlfriend have left me o My best friend have left me o My friends have left me o Yawa yawa yawa go dey If I no blow today If I no blow today If I no blow today Yawa yawa yawa go dey Omo see gobe If I no blow today If I no blow today If I no blow today Its been like one year since I got signed Ever since ever since been on my grind Lost so many friends Made so many foes But the bigger dream still on my mind
Writer(s): Tremor Biggest Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out