Lyrics

Uhhh yeah, ahhhh I love you bebe Uhhh yeah, ahhhh Sucre I need you bebe Them say make I run oh Say them go shoot me gun oh If I no leave you alone uhh Say na my last bus stop oh oh oh oh Now I'm here again And this time I'm here to stay Them carry AK Come my place Slap my face Carry me go jail Them tear my shirt Shave my head See the suffer wey man Dey face I can't believe Life's still drawing me back to you Oh no no I no want any drama I no want any yawa Me I just want to be at peace My baby mama I no want any yawa Me I just want to be at peace My baby mama Uhhh yeah, ahhhhhh For the Sake of love oh Abeg oh yeah Uhhh yeah, ahhhhhh I no want any trouble oh Them say love is blind But your eye go sharpen Shay you fit pay the price eh But I be stubborn guy I fit fight for you For the last time yo aii You say make we runaway I say make we relax oh But body no be firewood Me I don dey feel am oh Yeah eh ehhhhh Me I don dey feel am ohhh Now I'm here again And this time I'm here to stay Them carry AK Come my place Slap my face Carry me go jail Them tear my shirt Shave my head See the suffer wey man dey face I can't believe Life's still drawing me back to you Oh no no I no want any drama My bebe Me I no want any yawa Me I just want to be at peace My baby mama I no want any yawa (Pity for my mommy) Me I just want to be at peace My baby mama (My baby mama) Uhhh yeah, ahhhhhh (For the sake of love oh Abeg oh yeah) Uhhh yeah, ahhhhhh (I no want any trouble oh) (Your mama no want us to be) (Your papa no want us to be) (Your brother no want us to be) (Baby tell me how e go be)
Writer(s): Tega Daniel Izobo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out