album cover
Hydrated
30
Hip-Hop/Rap
Hydrated was released on October 14, 2021 by 3183126 Records DK as a part of the album Hydrated - Single
album cover
Release DateOctober 14, 2021
Label3183126 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Idris Isiaq Izkid
Idris Isiaq Izkid
Songwriter

Lyrics

Imma BAD MAN KILLER
Pass me the coda make I feel hydrate Eh (Aaah eh)
Me I been dey shayo on a Good Friday eh (Aaah eh)
All of my **** dem Dey feel am yeh eh (Aaah eh)
As me dey give them day by day (Aaah eh)
So my niggi
Make you no dey pray make I fall down
Cause if I fall now
Wetin be your gain now
Sheybi oti ton now
Shey jeje today you don't know tomorrow
Me I want Dey give I no want Dey borrow
As you no get today if you no dey careful my bro
You fit no get tomorrow
Eh
Stand like a soldier
Me I no dey sobber
I wish I was smart as this from my way back
Me I no fit go back
Trenches was so local
Many times when I'm on molly
I Dey happy Say God no be human
As omo to ja omo to l'opolo
Time temi fin wa owo leyin fin wa omo lo
My niga wa nbi no kilofe bami so
Jowo malo kobami gon
Pass me the coda make I feel hydrate Eh (Aaah eh)
Me I been dey shayo on a Good Friday eh (Aaah eh)
All of my **** dem Dey feel am yeh eh (Aaah eh)
As me dey give them day by day eh (Aaah eh)
So my niggi
Make you no dey pray make I fall down
Cause if I fall now
Wetin be your gain now
Sheybi oti ton now
Shey jeje today you don't know tomorrow
Me I want Dey give I no want Dey borrow
As you no get today if you no dey careful my bro
You fit no get tomorrow
Fingers are not equal
I Dey reason many things when I don smoke up
Give me some ice make you pass me the liquor
I show love to my nigas every time wey we link up
Brother what's up
Sheybi e ti ngbo
Ko mo orin ko yeh
"Dondondondon"
Ko mo orin ko
Sheybi e ti ngbo
Written by: Idris Isiaq Izkid
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...