Music Video

Jaga Jaga Story
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Idris Isiaq Izkid
Idris Isiaq Izkid
Songwriter

Lyrics

Hmm yah ah I'm a bad man killer Hm yah ah ah ah Shoman je rice ati ewa Na Wetin grandma sell ladugbo wa Every party won ma pe wa With the hope say lojo kon gon o ma kon wa Say 2018 Shey mo sa nle Mofe kawe but mama no get sterling So I carry my bag mo ba sa nle Iya fomi loju shey you see the bandage Say Rolling my dice double six I Dey hope for Omo ologo to mo orin ko Eleda mi ma je mi ni'ya bi Schalke 04 Tinba lowo ma jaiye gon 2021 I stepped up my grind Doing my things and I came on island That same year me I lost my dad Na me cry all my cry But yet I'm still trying Everything on Allah Say Get rich or die while trying And na music fruits Dey for my garden Oshey Ike Anabi wa gbayii Na me mama use represent my daddy Ko sha le ma ri bayii lo If you sabi the law Lojo kon lojo ojo kon I go get to the top you go stop to Dey talk Feeling all alone in my yara Shanu funmi baba Emi fe Shey better Human being go want mad If them no get raba Them go show you pattern Ka sha ma Shey daada Eh yah Who dare to bully the boy their papa Toba de lo sun konmi Emi gon ma gapa Kosi nkon ton je low key My brother na Sapa Eh yah Mehn I'm Feeling all alone in my yara Shanu funmi baba Emi fe Shey better Human being go want mad If them no get raba Them go show you pattern Ka sha ma Shey daada Who dare to bully the boy their papa Toba de lo sun konmi Emi gon ma gapa Kosi nkon ton je low key My brother na Sapa Back in the days wey be say we no get Papa Dey try but then e no plenty I checked my phone brother there's no credit I want post my banger make them hear me If I can dream it I can do it Ain't no fucking body can be me Bere mi ladugbo them sabi me Kolu aiye ma Shey damu mi If I can dream it I can do it Ain't no fucking body can be me Bere mi ladugbo them sabi me Kolu aiye ma Shey damu mi Kolu aiye ma Shey damu mi ah Feeling all alone in my yara Shanu funmi baba Emi fe Shey better Human being go want mad If them no get raba Them go show you pattern Eh yah Ka sha ma Shey daada Who dare to bully the boy their papa Toba de lo sun konmi Emi gon ma gapa Kosi nkon ton je low key My brother na Sapa Eh yah Mehn I'm Feeling all alone in my yara Shanu funmi baba Emi fe Shey better Human being go want mad If them no get raba Them go show you pattern Ka sha ma Shey daada Who dare to bully the boy their papa Toba de lo sun konmi Emi gon ma gapa Kosi nkon ton je low key My brother na Sapa
Writer(s): Idris Isiaq Izkid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out