Lyrics

(JimohSoundz killed this) Omo see the banger (Sound sound sound) Give me peace give me love Give me trust gIve me touch Girl na you I want to touch Dis your body be the sauce I can never get enough Tell me if this is enough Tell me what you need and more Baby I go give you more Girl you dey blind me I no fit see again o Girl you drive me insane o Uhh uhh Love me silently I say make I no scream o Girl you got body and soul Oh my chargie Oh my chargie You don put me for yawa You don cause e wahala wo wo uh Oh my darlin', oh my darlin' oo You don make man to para You wan chop me and Japa No way o no way o No way o no way o No way o no way o No way o no way o You no go fit e run away oo No way o no way o No way o no way o No way o no way o You no go fit e run away Oh my God Wetin I do Wetin I do make me act like a fool Lookin' for you I've been lookin' for you Where you dey, where are you Omo to sexy Omo to fine Omo too correct She like to give me gently, give me slowly Say na where you dey na there I go dey No dey jonze me oo Na the way you move dey make me dey craze oo Dis kind love no dey tire me o If dem like make dem fire me o I go kill pesin I go wound pesin No dey carry me play Oh my chargie Oh my chargie You don put me for yawa You don cause e wahala wo wo uh Oh my darlin' oh my darlin' oo You don make man to para You wan chop me and Japa No way o no way o No way o no way o No way o no way o No way o no way o You no go fit e run away oo No way o no way o No way o no way o No way o no way o You no go fit e run away (Sound sound sound)
Writer(s): Lucky Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out