Lyrics

I say dis world e be small world But your papa no fit trek am And you sabi everybody get one life And yes we want to flex am Suffer de yeah e surplus But the people still de March on We never kpai we never go down Steady working till the sun up If d money e been sure us Wetin man go dey work for You don try, me sef I don tryy Jeun to da si nu My brother my sister Jeun to da si kun You no lazy if you taya You don do the one you fit doo My brother my sister Jeun to da si kun No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh You don do the one you fit doo If you get chance to chop life My brother chop am well o 'Cause u deserve am gan If you de work work work Sip, easy does it my brother man My brother man Rest assured that you've done all what you can dooo Suffer de yeah e surplus But the people still de March on We never kpai we never go down Steady working till the sun up If d money e been sure us Wetin man go dey work for You don try, me sef I don tryy Jeun to da si nu My brother my sister Jeun to da si kun You no lazy if you taya You don do the one you fit doo My brother my sister Jeun to da si kun No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh You don do the one you fit doo Oooo Jeun to da si kun Parara parara pararara My brother my sister Yeaaahh na na You don do the one you fit doo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out