album cover
Gyrate
Afro-Beat
Gyrate was released on November 10, 2021 by CLE as a part of the album Rave
album cover
AlbumRave
Release DateNovember 10, 2021
LabelCLE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mcare
Mcare
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Oyeniyi
Joseph Oyeniyi
Songwriter

Lyrics

Heeheehee, yeah oya
If we use head calculate
Wetin fit xup tomorrow make we judge by today
Man fit get headache
Sometimes gan even faith go shake
Coz we face hot hell, gbagbe no be tere
Many guys wan shine some of dem don die
People dey strive to get the kind life they desire
(They desire)
Say we no get power on our own
We no talk say ehn we no go try
Government or neighbours do us bad
E no mean say yeah we no go strive
Say from now till the day man die
Man gonna grind all the day, all night
As we dey grind we dey put am for mind
Say one day, we sef we go shine
But when e be like say we no dey work
Wetin man go do
Like say we lazy gan
And efforts gone, ao sa ni loku
Yeee, ah I catch cruise
Sometimes I just like to catch cruise
Sip Hennessy and sometimes the kush
I pray too but sometimes I like to dance
Dance, dance like to gbe body
I like to gba oja si body
I like to dance away my burden
I like to dance, dance dance I cannot die
I like to dance, I like to mujo I like to dance
I like to geregege si body
Yeah eh yeah
Aah, wo, yeah
We dey try
We dey grind
We dey fight
We dey strive to survive
Everyday on the move like say we dey drive
To get this though and all the stuffs that we like
O ju le koko na some times we dey smile
Wanna reach the peak so we loyal to our grind
Offline and online na better life we dey find
Gat Energy like Monster you no fit define
Each timoba ranti bi Ile se ri
Oni bakan bakan to se ma n se mi
Bi pe kin ko everybody de ile ileri
Ile ileri, ti emi gan o deri
So ma ma nsise bi enit'o ma Ku
Korun maa ran, ki ojo gan tun maasu
Prayer na one, working na number two
Ao de ba teyan je, ejhor kilowa Ku?
But when e be like say we no dey work
Wetin man go do
Like say we lazy gan
And efforts gone, ao sa ni loku
Yeee, ah I catch cruise
Sometimes I just like to catch cruise
Sip Hennessy and sometimes the kush
I pray too but sometimes I like to dance
Dance, dance like to gbe body
I like to gba oja si body
I like to dance away my burden
I like to dance, dance dance I cannot die
I like to dance, I like to mujo I like to dance
I like to geregege si body
Heeheehee
Yeah, wo
Mcare toh bhad (Gba oja si body)
Dance away your burden
Written by: Joseph Oyeniyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...