Credits

PERFORMING ARTISTS
Oluwanisola
Oluwanisola
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
GABBY911
GABBY911
Mixing Engineer
JXBEAT
JXBEAT
Producer

Lyrics

Yaga yo yo yo
Nah nah nah
Nah nah nah nah
I for like to fight for you
I for fight your woes for you
If I be Christ
I for like die for you
But wan know if you go do the same
too
I for slap popo for you
Do Anything wey you want me to
Seh you no gbes if e turn trouble?
Seh you no go be the first to call me fooool
 uh uh?
Cus I no be man Dem man
Who go lie for you
Say Dem fit die for you
Who go lie for you
Say Dem fit kpai for you
Who go lie with love
And take their chance on you
Cus I no be man Dem man
Who go lie for you
Say Dem fit die for you
Who go lie for you
Say Dem fit kpai for you
Who go lie with love
And take their chance on you
If I tell you say I do
I do
If I tell you say I dey
For you
If I tell you say I will ride
For you
If I tell you say
Make you believe
If I tell you say I do
I do
If I tell you say I dey
For you
If I tell you say I will ride
For you
If I tell you say
Make you believe
Girl you get wahala
But I love the way you make me Hola
Your body on mine dey cure mi fever
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...