album cover
Transfer
1,492
Music
Transfer was released on July 1, 2022 by Oluwanisola as a part of the album Transfer - Single
album cover
Release DateJuly 1, 2022
LabelOluwanisola
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
GABBY911
GABBY911
Background Vocals
Oluwanisola
Oluwanisola
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
GABBY911
GABBY911
Producer
SlimTywo
SlimTywo
Mixing Engineer

Lyrics

I no go fit do transfer
Cos if I broke you no
Go look my side
My nickname is Gabby
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
I no go fit do transferrrr
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
 
Any money I see na enjoyment
And I broke na my business oh
Na ur life need ailment oh
Dey talking this and that believe dem
Every body get their own problems
But my own na just to survive oh
I no bother nobody
Wonder why some dey bother me
My water no getti enemy
Still wonder why some dey hate on me
On top my own money
Hmm hmm
I no bother nobody
Brother no come dey bother me
This Your format no fit work
My G ooh Noo
I no go fit do transferrr
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
I no go fit do transferrrr
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
God is not from ur village oh
If table turns
Na my dj show
Forget that style
I no fi go broke
 
Omo ope the dice is still rolling
To o ba le se ma worry
OK!!
I no bother nobody
My sister no come dey bother
This Your format no fi work for me
I no go fit do transfer
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
I no go fit do transferrrr
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do transfer
I no go fit do transferrrr
Cos if I broke you
No go look my side
Tomorrow fit wait my guy
The little wey I get
I go enjoy my life
I no do
T ransfer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...