Lyrics

Zhee Ginger Vibe vibe everybody dig into mah vibe Vibe vibe everybody dig into mah vibe Yeh yeh Naira ti por Baby fe bami lò Marley Lori bed Oma gbesenu mani Bad influence oun gbo Omah lay Baby dig into my vibe Koye wuwa bi omale Cos I be bad man singing New vibe digging King of the new swag you know I'm dripping like honey Ooh you lick mah darling you bad Baby baby dig into the vibe just vibe Cos monkey just wan chop Baboon con dey vex baboon don Dey fight e Ah ah why Joko Papa don go rest My Mama must to chop I must to flex waha lai Vibe vibe everybody dig into mah vibe Vibe vibe everybody dig into mah vibe Yeh yeh Vibe vibe everybody dig into mah vibe Vibe vibe everybody dig into mah vibe Yeh yeh After shayo with henene Eja kika with pelebe Loudi dey pariwo Gbe MD ko kpenkele mess ah ah Na me be the life of the partè Na me be the life of the partè Ginger ah Make you no Dey say you no know me Make you no Dey say you no know me No dey do me corny No dey do me corny No dey No dey do me corny, no Dey do me corny ah No dey do me corny No dey do me corny No dey No dey do me corny, no Dey do me corny ah Vibe vibe everybody dig into mah vibe Vibe vibe everybody dig into mah vibe Yeh yeh Vibe vibe everybody dig into mah vibe Vibe vibe everybody dig into mah vibe Yeh yeh Na wao Baboon don chop komot belle Monkey wan chop huna Dey para Your fada Zhee Just vibe you know Vibe vibe vibe vibe Whazzee is what they call me nana
Writer(s): Wasiu Olalekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out