Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Liberty vibes
Liberty vibes
Performer
Ukanwoke Obinna
Ukanwoke Obinna
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ukanwoke Obinna
Ukanwoke Obinna
Songwriter

Lyrics

Wawawawa Yeyeyeyeye Vibes Nwannem nwayo Wake up in the morning and I pray to God I gat my w**d me i wan smoke up I no wan go back me I wan level up I no wan step down I wan step up You see this life I no wan fuckup Me I wan focus (Ah ah) I no wan make dem laugh me o I wan make mama proud See many things wey I see for this life I no fit talk o No do me bad o Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Highstar lavista nwa Abulo butuo butuo Nobody knows tomorrow Abulo butuo butuo The road to shine di narrow Nwanne stay humble no underate And stay thankful Abulo kwusi gra gra On God my time day come First come first serve No mean say second no go see bag First half, you ball Forget second half I fit ball pass Ifu call m, you bypass Because say you see cash 2sec your day one gees sef, dem don turn trash (Buta) No cap, Trust God Nwanne My own no fit cast pass As I dey hussle, as I dey pray My own go come las las Chinecherem no be guyname Meriments nwanne e sure pass Buru OT, who carry first for street go fit carry last Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo Maka Na Onyemaechi oo Onyemaechi oo When God dey you no say hope dey If I no get am today tomorrow hustle go pay Just work and pray na em be the game Oneday situation no go be the same If I tell you wetin I see for life My brother suffer go make you hate life But this time I don come realize Say oneday I go go so high aah high Wake up in the morning and I pray to God I gat my weed me I wan smoke up I no wan go back me I wan level up I no wan step down I wan step up Do re mi fa so la ti do Dem no know o Dem no know o
Writer(s): Obinna Ukanwoke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out