Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ososanya Yusuf Dolapo
Ososanya Yusuf Dolapo
Songwriter
Olaoye Boluwatife Williams
Olaoye Boluwatife Williams
Songwriter
Kuti Abayomi Adedayo
Kuti Abayomi Adedayo
Songwriter

Lyrics

I've been on my grind for long
Many thing them say
But I'mma prove them wrong
Oju tiri to
Enu koma leso
But I keep on staying strong
E no easy for anybody
But baba deh for everybody
E no easy for any man o
Aikin gbolude
No holiday
You know where you're coming from
So don't you ever give up
Oh never give up
I've been in the game for long
So I will never give up
Oh no oh
Never give up
Rara rara
Me I no go fall down rara
Me I no go run down rara
Rara oh rara oh oh
Rara rara
Me I no go fall down rara
Me I no go run down rara
Rara oh rara oh oh
Ye I be singing since
E get so many things wey eye don see
Papa die oh family JP
Them be asking me bawo mo se bade bi
Make them hear my song dem no gimme face
They no wan see me shine
They no wan gimme space oh
Ye dem no fit run my race oh
Dem no fit stop my grace oh
I no where I am coming from
Me I no go give up
I will never give up
I will keep on pushing on
Me I go dey try
Make my pocket no go dry
Rara rara
Me I no go fall down rara
Me I no go run down rara
Rara oh rara oh oh
Rara rara
Me I no go fall down rara
Me I no go run down rara
Rara oh rara oh oh
I will keep on pushing on oh
Me I go try
Make my pocket no go dry
Yeah yeah ah
Hoolan
Rara oh oh oh oh yeah
Eh
Me I no go fall down oh
Me I no go run down oh
Me I no go fall down No no
Oh no no oh
Wav Waveboy
Written by: Kuti Abayomi Adedayo, Olaoye Boluwatife Williams, Ososanya Yusuf Dolapo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...