album cover
Friday Feeling
10
World
Friday Feeling was released on March 18, 2022 by Vplug Naija as a part of the album My Time Will Come... - EP
album cover
Release DateMarch 18, 2022
LabelVplug Naija
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ososanya Dolapo Yusuf
Ososanya Dolapo Yusuf
Songwriter

Lyrics

It's a Friday Feeling
All of my friends dey wanna party
They just wanna have fun tonight
We don't want no troubles
Tell the Dj play my song
Make my people sing along
Everything don set
Omoh eyes don dirty oh
Everybody don pef
Eh eh
Everything don set
Omoh eyes don dirty oh oh
Everybody don pef
Waveboy ma pa mi
Waveboy ma pa mi
Waveboy ma pa mi
I be king for this game I be baba
Coz any song wey I dey omo na murder
Kowomi pe if you no wan see wahala
If you no wan see wahala
I be king for this game I be baba
Coz any song wey I dey omo na murder
Kowomi pe if you no wan see wahala
If you no wan see wahala
Everything don set
Omoh eyes don dirty oh
Everybody don pef
Eh eh
Everything don set
Omoh eyes don dirty oh oh
Everybody don pef
Waveboy ma pa mi
Waveboy ma pa mi
Waveboy ma pa mi
It's A Friday feeling
Ma pa mi
Shole jo jo jo bi okolo
Ijo ti no jo ye ko to oh
Ko to oh
Ma pa mi
Shole jo jo jo bi okolo
Ijo ti no jo ye ko to oh
Ko to oh
Written by: Ososanya Dolapo Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...