Lyrics

OGAGAGAGODEY! Mafrɛ wo afrɛ woa nanso you don't pick up The thing you dey do me dey make I dey go mental oh yeah I'm watching the snap wey you cot in the pool like that Ɔdɔ agya me a ma menkwa Ɔdɔ agya me a ma menkwa (I say) No way! I no go shed tears again And if you dey wish to dey come and go You go fi go again (But no way) No way! I no go shed tears again And if you dey wish to dey come and go You go fi go again But nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do And nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do (Aah-aah) Girl e be you E be you wey I want to dey do Everyday e be brand new label See the ring make we ngelegu But why now you dey do me like this Make you no dey do me Me I fi die on top of your case (But you make I lose the vibe) Baby don't do gragra For your body I go hogaga What you want Gucci or Prada Mɛni nɔɔ mɛni nɔɔ Abena (Bena) Baby don't do gragra (Gra oh eh) For your body I go hogaga (Ga oh eh) What you want? Gucci or Prada? (Da oh eh) Mɛni nɔɔ mɛni nɔɔ Abena (Bena, bena, bena) But nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do And nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do (Aah-aah) Baby pick the phone 'cause I'm ringing Two nights no sleep girl I'm flipping When I'm thinking girl you're thinking This love we share na nwantintin yeah Baby come my way Make we shun dey play Nkyɛ bo kɛjɛ yesterday Still you no dey pick Baby don't do gragra (Gra oh eh) For your body I go hogaga (Ga oh eh) What you want? Gucci or Prada? (Da oh eh) Mɛni nɔɔ mɛni nɔɔ Abena (Bena) (But make you no dey forget say) No way! I no go shed tears again And if you dey wish to dey come and go You go fi go again But no way No way! I no go shed tears again And if you dey wish to dey come and go You go fi go again But nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do And nobody go love you Love you like I love you Love you like I love you Love you like I do do do (Aah-aah)
Writer(s): Kadmiel Akonnor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out