album cover
Ekaette (feat. Tekno)
1,944
World
Ekaette (feat. Tekno) was released on June 3, 2013 by Ziiki Media as a part of the album Desire
album cover
AlbumDesire
Release DateJune 3, 2013
LabelZiiki Media
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM122

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tekno
Tekno
Vocals
Iyanya
Iyanya
Performer

Lyrics

Ekaette love to dance
Okur, okur
Zaga, okur, okur
Dance, dance
Ekaette love to dance
She a bata, ah
Gospel on the beat
And Tekno it's Iyanya
I follow her to calabar
Down to Ogoja
Say she score like Kaka
Dribble like Okocha
All the girls dem Yobo
She Lionel Messi, ey
Bad girl, she dey dribble
No dey show no mercy, ey
Ekaette love to dance
(Okur)
Dance, dance, dance, dance
She say make I give her chance
She want to, er, wa
Nkpoweto, nkpoweto, nkpoweto
Nkpoweto
Lord of Mercy
Girl wey dey dribble pass Messi
She know what to do, how to listen
She please me, with her beauty
Me like the way she no waste time
The way she pass me the waist line
'Cause she know say me on time
Me online, see the consign
I say to give it to me, oya
Oh my God, see her
One touch, oya
Ekaette oh
Ekaette love to dance
Put a bad man for a trance
See all the men them, them on a, them on a
Trance, trance, trance, trance, trance
Oh Lord
Ekaette love to dance
Okur, okur
Lika this, lika that, dance
Okur, okur
She say make I give her chance
Call me scoobydoo
When you the who be who
Oh-oh
Call me a militant, call me a soldier
As you see me, me no bother
Tekno, Gospel and Iyanya
New band dey sweet, moving further
Just dey go down, low-low-low
Oh low-low, oh low-low
Low, low, oh low-low, low-low
Ekaette love to dance
Etighi, ah
Ekaette love to dance
Do the azonto, oh
Ekaette love to dance
Alanta, alanta
The dance e don load
But she like am, ah
Ekaette love to dance
Kukere, kukere, kukere, ah
She love Dbanj
"Oliver Twist"
Ekaette love P-Square
You must to chop my money
She like Davido
Ma dami duro o
She like Wizkid
Ah, na-na-na
Holla at your boy
Even Naeto C
Omo I bad oh
Iru telewa toni fine, fine
W4, like father like son, Mr. Rayce
Baby go, baby, baby go
Tubaba
Ife neme, ebelebe nya ro
Tilla man
Ade abe ni ko ma roll
It's Iyanya
l be partying for duty
Girl, I promise if you taste me
You will love me
You'll be fine, like no sleep
I love you, but enough online
Love me till endtime
Yo, we're good
It's Iyanya
Triple MG pon this
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...