album cover
Fyah
266
World
Fyah was released on March 11, 2022 by Zero Gravity Records as a part of the album Pineapple Juice - EP
album cover
Release DateMarch 11, 2022
LabelZero Gravity Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Babbz
Babbz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Babatunwa Braithwaite
Babatunwa Braithwaite
Songwriter
John Pininen
John Pininen
Songwriter
Saeed Roz
Saeed Roz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JonnP
JonnP
Producer

Lyrics

I remember back in the day, nobody send me
cuz I no day kak up, in Louis and Fendi
fine girls o no wan test me
mandem no dey respect me
say the tings that I do no impressive o but I go teach dem lesson
now I don blow blow
they wan photocopy tings that I do do
when they see me they wan photo
causing commotion when they see my moto
Louiiiiis, covering my toe toes
am Gucci everywhere I go go
because my money long be like lotto
where I day people dey follow meeee
FYAH dem go see FYAH
anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hearts desire
anything I want I go get one time
all my enemies FYAH
FYAH dem go see FYAH
anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hearts desire
anything I want I go get one time
all my enemies FYAH
They wan pour sand sand for my garri
they don’t know from time I don sabi see
I cant deny that the vibe that I bring it is one of a kind
almost my time o
I confident no shy no
nobody test my rhymes o
you feeling me? I knowwww
now I don blow blow
they wan photocopy tings that I do do
when they see me they wan photo
causing commotion when they see my moto
Louiiiiis, covering my toe toes
am gucci everywhere I go go
because my money long be like lotto
where I day people dey follow meeee
FYAH dem go see FYAH
anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hearts desire
anyting I want I go get one time
all my enemies FYAH
FYAH dem go see FYAH
anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hearts desire
anything I want I go get one time
all my enemies FYAH.
Written by: Babatunwa Braithwaite, John Pininen, Saeed Roz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...