Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Babbz
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Babatunwa Braithwaite
Songwriter
John Pininen
Songwriter
Saeed Roz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JonnP
Producer
Icontrola
Producer
Lyrics
I remember back in the day, nobody send me
Cuz I no dey yak up, in Louis and Fendi
Fine girls o wan test me
Mandem no dey respect me
Say the things I do no impressive o but I
Go teach dem lesson
Now I don boo blow
They wan photocopy tings that I do
When they see me they wan photo
Causing commotion when they see my Moto
Louiiiis, covering my toe toes
Am Gucci everywhere I go go
Because my money long be like lotto
Where I dey people dey follow meee
FYAH dem go see FYAH
Anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hart desire
Anything I want I go get one time
All my enemies FYAH
FYAH dem go see FYAH
Anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hart desire
Anything I want I go get one time
All my enemies FYAH
They wan you sand sand for my garrison
They don’t know from time I don sabi see
I can’t deny that the vibe that I bring it is one of a kind
Almost my time o
My confidence no shy o
Nobody test my rhymes o
You feeling me? I knowwwww
Now I don boo blow
They wan photocopy tings that I do
When they see me they wan photo
Causing commotion when they see my Moto
Louiiiis, covering my toe toes
Am Gucci everywhere I go go
Because my money long be like lotto
Where I dey people dey follow meee
FYAH dem go see FYAH
Anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hart desire
Anything I want I go get one time
All my enemies FYAH
FYAH dem go see FYAH
Anybody wey try to stop my shine
omo dem go see FYAH
DESIRE my hart desire
Anything I want I go get one time
All my enemies FYAH
Written by: Babatunwa Braithwaite, John Pininen, Saeed Roz