Lyrics

(Funwon) Chop-chop Gbalumo again Chop-chop-chop Like agbalu- Girl I dey wish for your body oh Give you everything you need Girl I fuck with you heavy Say dem no reach you any Omotena, what's the level? Ah Kilon happen? Tell me what you've been up to My mumu never do? Ayy-ayy Yayy, ha je n de be Moni komasun dide Me no fit to use you play Chop you like agbalumo again oh Yayy, ha je n de be Moni komasun dide Me no fit to use you play Chop you like agbalumo again oh Again oh, again oh, again oh Chop you like agbalumo again oh Again oh, again oh, again oh Chop you like agbalumo again oh Body wey dey house arrest oh Body make me loose my breath oh Me no fit to ever-ever let go of your Cardiac arrest oh Olorun maje o, but omoge you are blessed For my head girl na you be the next I want more, no dey settle me for less Stop the doubting forget oh Ayy-ayy Yayy, ha je n de be Moni komasun dide Me no fit to use you play Chop you like agbalumo again oh Yayy, ha je n de be Moni komasun dide Me no fit to use you play Chop you like agbalumo again oh Again oh, again oh, again oh Chop you like agbalumo again oh Again oh, again oh, again oh Chop you like agbalumo again oh (Funwon) Chop you like agbalumo again oh Chop-chop Gbalumo again Chop-chop-chop Chop you like agbalumo again oh Girl I dey wish for your body oh Give you everything you need (Funwon)
Writer(s): Azeem Adumadeyin Toluwalashe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out