album cover
Yawa
3,493
Afro-Beat
Yawa was released on September 29, 2023 by Dvpper Digital as a part of the album Yawa - Single
album cover
Release DateSeptember 29, 2023
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Meeza
Meeza
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Meeza
Meeza
Composer, Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fizzy beat
Fizzy beat
Producer

Lyrics

[Chorus]
This my life I no want stressing make I no tire oh
Na the money wey go change my life I dey find, I no wan yawa oh
Ten girls for my yard with their big big backa wey dey wan kill man oh
See, all of dem dey look my side, dem many, e go reach one thousand
[Refrain]
Halle le le
Sọ f'awọn bad belle k'ọn ma mu mi ṣere
Mi o kere inu aye
Always on my steeze, I no come for play play
Ki ni mo tun gbe de?
All eyes on me, make the money come my way
Mi o kere inu aye
Always on my steeze, I no come for play play oh
[Verse 1]
Make the money come
Make the money come, I go check their side and balance
When the money come
Ti n ba jaye lọ wọn a ni pe mo ti n lọ gara ju
5-Star living e be livestyle
Me wanna flex life, me no wan kpai
Say dem no like me, no be my concern, concern
Money, owo ni koko
Everyday, I'm chasing dough, dough, ahh
I just wan dey enjoy
Jaye lọ ma jo ma-koko-sa
For my head, ororo
E dey shine, make dem burst their kolo, ah
Nobody we dey for me, na why I hey hustle oh
[Chorus]
This my life I no want stressing make I no tire oh
Na the money wey go change my life I dey find, I no wan yawa oh
Ten girls for my yard with their big big backa wey dey wan kill man oh
See, all of dem dey look my side, dem many, e go reach one thousand
[Chorus]
Halle le le
Sọ f'awọn bad belle k'ọn ma mu mi ṣere
Mi o kere inu aye
Always on my steeze, I no come for play play
Ki ni mo tun gbe de?
All eyes on me, make the money come my way
Mi o kere inu aye
Always on my steeze, I no come for play play oh
Written by: Meeza
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...