Credits
PERFORMING ARTISTS
Shawer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otugo Chinedu Benjamin
Songwriter
Lyrics
It\'s kezyklef production
Shawer Shawer
Oga Police
Ichokwa ego m dekwaa receipt
Oga Police Ehe
You go work for morning and come back for night yeahai
You dey chill for bar, you and your guys yeahai
You no commit o, you no dey fight yeahai
And for your mind you sabi your right yeahai
Oh oh yeah yeah
Ebenebe long John, wow wow police come
Yahahuhu men on the run, you sit down dey look you want to form eh hi
Dem go catch you, dem go beat you don’t mention oh no
Your body go tell you, when dey carry you reach station oh no
Baba God your children dey suffer we need intervention eh hii yea
Same people wey dey break our law na them write constitution
Ebenebe egbuo ebenebe Ebenebe
Kedu ife anyi melu ekelebe Ekelebe
Mama eh Papa eh
You carry motor, and you no dey speed yeahai
You no commit, your papers complete yeahai
As you reach check point, dem say make you pack yeahai
And for your mind you sabi your right yeahai
Oh oh yeah yeah
Ebenebe long John, wey your roger you still dey form
You want to claim you no be john, akanti gbowai your eye go turn eh hi
Dem go catch you, dem go beat you don’t mention oh no
Your body go tell you, when dey carry you reach station oh no
Baba God your children dey suffer we need intervention eh hii yea
Same people wey dey break our law na them write constitution
Ebenebe egbuo ebenebe Ebenebe
Kedu ife anyi melu ekelebe Ekelebe
Mama eh Papa eh
Oga Police, ichokwaa ego m dekwaa receipt
Nwa Asata, eh nwanne nekwa ndia o, ika noya Hmm vum kakwa mma karia Statement, nwanne cooluo down cooluo down onwero ife neme
Police is your friend kam nukwa, i no follow five thousand
Eh hold it, if you run I shoot you, you’re under arrest and you have the right to remain silence, cause anything you say will be used against you in the court of law
Ebenebe egbuo ebenebe Ebenebe
Kedu ife anyi melu ekelebe Ekelebe
Mama eh Papa eh
Ebenebe egbuo ebenebe Ebenebe
Kedu ife anyi melu ekelebe Ekelebe
Mama eh Papa eh
Written by: Otugo Chinedu Benjamin

