Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Danso Arthur
Emmanuel Danso Arthur
Songwriter
Emmanuel Boye
Emmanuel Boye
Songwriter
Daniel Edisi
Daniel Edisi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boye ‘The Genius’ (Skit)
Producer
Juiczxxx
Juiczxxx
Producer

Lyrics

(Hell, yeah) (Listen to my melodies) (Hell, yeah) (Hell, yeah) Uh, fa wo phone no to silence Yo Posted in Jalabia like we from Madina Young king I want the cheque, I still dey rock Adidas If opp post wey you like, you might be opp period Don't try shake wanna hands when you see us, please Respect yourself abeg Hungrier then ever 2 a.m. recordings, what be bed? Them say them get my back, I act like I believe in that I turn around dem go stab me for there, swear Who dey care? Wo ho nni mfasoɔ a, nobody gives a damn Asaase no a yɛwɔ so koraa no, why are we here? I fight my inner demons every day Damn, it's me verses myself In March, I just sit back, wey I see say sometimes I am blocking blessings myself Anytime boys diss me, dem really dey cry for help Jealousy go really make people kill dema selves Fuck a trend list, I been popping When I saw the boys eating, I no hate, I just kept hustling My time is on the way, I feel it coming And next time you see my name on billboard, e go be top 100 I'll be lying if I tell you that I am satisfied Wanna industry dey look like a joke And the people who fit change am be too busy selling people lies We live in scary times Boys burn the bridge and wonder why they are on the other side Wodi nipa kasa akyi a, you no go help nobody, guy I don't need to start a fake beef just to get me mines And everyday I'm thankful say we no resort to petty crimes, on God Grew up on tough love Kɛtɛ on concrete floor My home boy dey switch from preaching to browsing 'Cause he no really dey see top He say God go barb, he wan chop 'Cause it's been so many years, we start dey chase our ideas He see say mine dey work for me, nothing faa for him end He preg one of him church girls, he find out just this weekend He no know where he go turn, I no know what I go tell him The most precious stones no be made under pressure Still want the cars wey dey come with umbrellas They broke me down, I fix myself, now I'm better Tema for life, we go get this cheddar Them biz if I want it, nea meka kyerɛɛ ɔmo ne, "Hell, yeah" Everyday I wake up I just pray and put in work, yeah Listen to my melodies, nobody be perfect If dem no wan do am, I go do am by myself, yeah Them biz if I want it, nea meka kyerɛɛ ɔmo ne, "Hell, yeah" Everyday I wake up I just pray and put in work, yeah Listen to my melodies, nobody be perfect If dem no wan do am, I go do am by myself, yeah Self, yeah Listen to my melodies, no, I no be perfect If them no wan do am, I go do am by myself, yeah Self, yeah
Writer(s): Emmanuel Danso Arthur, Daniel Edisi, Emmanuel Boye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out